+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Nor Join APC Hagain, Ovie Omo-Agege

Di foma Deputy President of Senate, Ovie Omo-Agege wey be APC member don troway cap say he nor do hagain inside letter wey he write on May 22, 2026, come send to di Ward 2 Chairman for Orogun.

Omo-Agege say he nor fit dey for party wey he nor go fit do work wey go favour pipo from Delta Central and Delta state, so naiem make am go tok to pipo wey dey support am and dem stand with am so he go karey wetin he wan do go join anoda party.

Na di foma Senator come thank APC wey dem give am chance to serve for di 9th Assembly but as e be so, he tell dem to cancel he name from all APC membership records, registers, and any platforms wey get to do with am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM