Foma govinor of Kaduna State, Nasir El-Rufai, don land for Federal High Court for Kaduna to kwatinue di kase wey dem dey judge say he go tap National Security Adviser phone and use moni anyhow for hufice.
Ns ICPC nai karey fi kase to court say wey El-Rufai dey as govinor, he just dey behave anyhow.
No be small men with guns nai full di court premises as El-Rufai land court but still he say he hand dey clean but ICPC say na lie say evidence yakpa.
