+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Impeach Buhari to solve insecurity problem-NEF

 

Hakeem Baba-Ahmed, otota of the Northern Elders Forum (NEF) don talk say Nigerians need to impeach President Muhammadu Buhari if he no go fit solve Naija insecurity problem.

Wen Baba Ahmed dey yarn on Monday during one interview, he come talk say the nation no-go fit wait for two more years for Buhari to address the issues of insecurity.

He say those wen get constitutional responsibility must realise say the country dey for critical state, and say dem need to do something instead of dem to just dey talk, dey make promises.

He come talk say the second option na for citizens to come together and den decide to do something.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM