+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Insecurity dey threaten Naija-Femi

Femi Gbajabiamila, talk talk person for the house of representatives don yarn say the challenges of insecurity wen dey worry Naija dey threaten their existence.

Wen Gbajabiamila dey yarn for one two-day retreat for Abuja on Thursday, he come talk say the insecurity challenge dey reduce the belief wen the public get for the government say dem go really fit protect their lives and property.

The speaker come talk say the citizens expect the government to fulfill their constitutional responsibility of protecting them.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM