+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Insecurity for Obodo Naija dey increase everyday

Adedayo Faduyile, wen be presido of the Nigeria Medical Association (NMA) don yarn say he dey vex because of the way wen insecurity level take dey increase for the country.

Na on Tuesday, for inside one press conference, wen dem hold, to take mark the ‘2019 World Physicians week’ for Akure, Ondo state, niam he take yarn dis one. Im talk say e don pass 48 medical dockintors, wey jaguda people done kidnap, for the last two years.

Faduyile come say, as whahala plenty reach for dockintors for  the country, dem come still dey worry over matter like “kidnapping, quarrel and gbege, from patients and their family people.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM