+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Person wey go replace Francis Uzoho well dey NPFL

Before before Super Eagles goalkeeper coachee wen be Joe Erico, don yarn say person to replace Francis Uzoho wen woundjure, dey inside the Nigeria Professional Football League.

The Nigeria Football Federation team doctor, wen be Ibrahim Gyaran, don confirm am say Uzoho go dey out for atleast six months after he twist him leg on Sunday, for the rob-body game wen dem play with Brazil.

Dis one so go make am dey absent, for Nigeria first Africa Cup of Nations qualifying opening game against Benin Republic, wen go take place on November 11th for Benin.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM