+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

IPOB: Police arrest newspaper sellers for Imo state

 

The Inspector General of Police (IG) Intelligent Response Team (IRT) on Monday arrest five newspaper sellers for Owerri, Imo State wen dey for d South-eastern part of Naija becos according to reports, dem dey promote activities of the Indigenous People of Biafra (IPOB) wen d federal government don ban.

When the Commissioner of Police for Imo State, Abutu Yaro dey yarn, he come confirm d arrest but say the operatives no be from him command.

One of the newspaper sellers wen dem arrest Onyebuchi Iwundu, come talk say dem dey accuse dem say dem dey circulate newspapers wen dey promote wetin IPOB dey do.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM