+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make dem inaugurate new board for NDDC sharp sharp

As President Muhammadu Buhari give order for d forensic auditing of the Niger Delta Development Commission NDDC, before before Niger-Delta Militant, Gen. Akpodoro Israel don talk say need dey to sharp sharp inaugurate new board wen go take over the commission activities so dat d audit go fit go well.

Gen. Akpodoro wen talk say he dey satisfied wit the type of people wen oga Presido don already appoint to take over the task of the region development, come beg for their inauguration to take over the affairs of the Commission.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM