+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make dem remove ban from fuel wey near border

The House of Representatives don tell the Nigeria Customs Service to remove d ban wen dem put on top d supply of petroleum products to fuel stations wen dey for the land borders.

For their yesterday meeting, the lower legislative chamber say the ban dey seriously dey affect Nigerians, especially those wen dey for border communities.

The matter na say d federal government through the customs, give order say make no petroleum products go fuel stations wen dey within 20km of the borders, in order to checkmate smuggling.

But telecommunications operators for the country don give warning now say dis one go fit make the network get d way e be.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM