+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make NDDC drop report of their activities from 2001

Oga presido, Muhammadu Buhari don order say make dem give full report on how the Niger Delta Development Commission (NDDC) take operate from the year 2001 to 2019.

Oga presido give dis order when he receive governors from the Niger Delta region for the presidential villa for Abuja on Thursday.

Buhari come say he need to give order sake of the way wen people take dey criticize how NDDC dey run matas.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM