+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make No Teacher Go Oriire Hagain To Teach-NUT

E don pass 11 days and still dey go wey terrosist enta skool for Oriire LGA wey dey for Ogbomoso Oyo State, and govimet or federal govimet neva fit save di pipo even with all di forces dem dkn send.

As security neva fit save di 39 students and 7 teachers, di National Union of Teachers don say make all di teachers for Oriire no go teach for skool again till futher notice.

Di State NUT Seketary, Salami Olukayode, nai tok so on Tuesday as all di teahers still dey cry from wetin dey grand and starting from today Tuesday make nor teacher go Oriire go teach until futher notice.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM