senate

Make rape and sexual abuse get tougher law

Deputy Senate Presido Ovie Omo-Agege don call again for tougher laws against rape and sexual abuse for Naija.

Na wen dem dey launch the campaign against rape and sexual abuse for Abuja nia Omo-Agege for take talk dis one.

He come talk say he no support d rate at which cases of rape take dey increase say rape and sexual harassment na very yeye act wen dem need to remove comot from Naija kpata kpata.

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *