+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Make una get faith for better Naija- Buhari

 

President Muhammadu Buhari don tell Nigerians to keep d faith for the promise of a great Nigeria.

Mr Buhari yarn dis one on Monday wen he dey yarn for Bola Tinubu gbedumentation.

Oga Bubu come tell leaders, policy makers and individuals wen mark present for d occasion to begin to develop ways to contribute to the development of the country.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM