+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Me and Cardi B record new Fall music for Feb

One video don show face wey Cardi B dey dance to Davido “Fall” music. For the video Cardi B dey dance to verse wey be like say she sing for the song. This video go viral on December 4, 2019. Unto say some naija pipo dey talk say the version na cover of the original song, OBO don come out talk say the song both of them sing am but them never release the song.

OBO talk dis one for e twitter page. Cardi B go perform for Eko Hotels and Suites on Saturday December 7, 2019.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM