+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Mummies of yahoo boiz don dey form association

The acting Chairmo of the Economic and Financial Crimes Commission EFCC, Ibrahim Magu don begin complain say d mumsi dem of all these Yahoo boys don begin dey organise themselves for one association.

Magu, when yarn wit news people for Lasgidi come talk say d parents of these yahoo boys dey always dey give excuse for wetin their pikins dey do, say dem dey support the families wen get irresponsible parents or those wen their papa dem wen don kpai.

He come talk say the EFCC no just get interest to arrest dem, but say dem dey hope to see say these children change their ways.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM