+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija Army don dey accept applications

 

The Nigerian Army don begin dey accept applications for their 81 regular recruits intake for trades/non tradesmen and women.

The registration site open on Monday, d 15th of February.

Meanwhile, the Nigerian Air Force (NAF) don make announcement say registration for their Airmen/Airwomen recruitment exercise (BMTC) go start on March 2, 2021.

Dem come advise applicants to apply once, say becos dem go disqualify plenty online applications and dis application dey close on March 30.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM