+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija Army don open operation for the

The Nigerian armed forces don launch one major nationwide operation to take cramp all ole people and jaguda dem even as okamuka continue to dey play for across the country.

The operation when the Nigerian Defence headquarters order go push one major group of military formations to go end all d wahala wen criminals dey cause even as dem dey tiff both public and private assets for the country.

For the operation, the military command come give order to cancel all leave and passes for their personnel.

Meanwhile reports wen dey reach us come still talk say dem no go give new leave while the operation dey on and den dem don order all their personnel wen dey on leave to resume “with immediate effect.”

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM