+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija embassy for Germany sack worker wen demand sex to renew passport

Nigerian Embassy in Germany [Photo Credit:People’s Check]

The Nigerian Embassy for Berlin, Germany, don fire Martins Adedeji Oni, one security officer, when report say dey demand for sex in return for help to renew people passport.

The agency say Mr. Oni employment contract end wen dem start to dey torchlight am based on d allegations of corruption and sexual misconduct wen dey him head.

“Mr Oni been first receive suspension from duty on 17 November after reports show say he dey gbalor people in return for help with the renewal of passport.”

President Muhammadu Buhari (retd.), on Tuesday, say the caretaker extraordinary convention planning committee of the ruling All Progressives Congress wen Governor Mai Buni dey lead don succeed to bring new atmosphere of hope to the party.

Buhari yarn dis one for him opening speech for the meeting of the party National Executive Committee wen hold for the Presidential Villa, Abuja.

He come still tell the leaders to respect party decisions.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM