+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija fit break into parts if care is not taken

Attahiru Jega, one before before chairmo of the Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say if care is not taken, the prediction of US Central Intelligence Agency (CIA) as regards the d breaking of Naija go come to pass.

Na wen Jega dey yarn for Tell Magazine 20 years of democracy conference wen shele for Abuja naia he for take talk dis one.

Wen the before before INEC chairmo come dey yarn for the conference, he come talk say the country don experience some “reversals” for the progress wen dem make during the 2015 elections.

Jega come talk say we need to do more work in order to protect the integrity of the country electoral process before 2023.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM