+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija nai import tokunbo cars pass for Africa-UNEP

One new report don show say na Naija nai be the African country wen dey import tokunbo motor pass from the United States, and the third for the world.

The report wen the United Nations Environment Programme (UNEP) drop say Naija rank dey just below the United Arab Emirates (UAE) and Mexico.

According to UNEP, na 14 million light-duty vehicles (cars, SUVs and minibuses) nai dem export go low and middle-income countries between 2015 and 2018.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM