+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija people for South Africa dey join #EndSARS protest

Hundreds of Nigerians wen dey base for South Africa don talk say them go join the #EndSARS protests to show say dem dey with Nigerian youths when dey demand an end to police brutality and good governance among others.

Them drop d aproko for inside one statement wen the Presido of the Nigeria Union South Africa (NUSA), Mr. Adetola Olubajo sign on Monday for Lagos.

Nigerians wen dey for South Africa go gather on Wednesday, Oct. 21, 2020, for the Peaceful Protest March go the High Commission of the Federal Republic of Nigeria for Pretoria.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM