+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We go tidy the demands of Naija youths-NGF

The Nigeria Governors Forum (NGF) don talk say dem go tidy the demands of Nigerian youths wen dey protest against police brutality and harassment for across the country.

Na for the past two weeks nia thousands of youths don dey for the streets dey ask for end to police brutality and d quenching of d Special Anti-Robbery Squad (SARS) of the Nigerian police and serious reforms.

For one statement wen the chairmo of the NGF, Governor Kayode Fayemi of Ekiti State sign on Monday, the NGF say “governors don endorse the demands by demonstrators for improved governance”.

Dem say dem don still agree to set up one Judicial Panel of Enquiry to receive all cases of police brutality by officers of the disbanded SARS Unit.

“Each State still dey expected to start one compensation system for all victims

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM