+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija youths don frustrate-Buhari

President Muhammadu Buhari don talk say the demonstration against police brutality dey show say the youths for the country dey frustrated.

You go remember say for the month of October, many Nigerians burst enter the streets dey call for reformation of the police.

Wen Buhari wen Ibrahim Gambari, him chief of staff represent come dey yarn for one event wen south-west governors host for Lagos on Sunday, he come promise say dem go address the root causes of the demonstration.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM