+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Naija piple gbege power companies on top meter distribution parol

 

Nigerians don cut rope follow Power distribution companies o say dem dey sell the free meters wen d federal government provide for electricity users.

For October 2020, the Federal Government inaugurate the National Mass Metering Programme wen the Central Bank of Nigeria take give one framework for financing the scheme.

Wen d National Seceto for d Nigeria Electricity Consumer Advocacy Network, Uket Obonga come dey yarn concerning d studies wen him group don tidy, he come talk say Discos dey hail meters wen suppose be free.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM