+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

No where for bible wey dem write say surgery na sin

One popular lagos pastor wey dem dey call Tony Rapu don put mouth for the matter of surgery or body enhancement. For the video wey im post for e instagram page, he say bible nor talk say e dey wrong but con say if the surgery na to attract people sexually den the person get mind problem.

He say some people get health issue like deformity while some just nor dey comfortable with the way their body dey, he say this pipo fit do surgery if e nor get side effect. Some other people get emotional void wey dem want say make surgery help them solve, he say dis kind pipo na therapist dem need nor be surgery.

You agree wit am?

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM