+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Olokpa mistakenly kpai the wrong person for Abuja

When policemen dey pursue members of the Islamic Movement in Nigeria (IMN ) wen dey protest for Wuse market for Abuja, na so bullet come touch one secondary school student.

The girl been dey return from Government Secondary School, Wuse when she run enter the olokpa dem as dem dey chase the crowd.

Meanwhile, d olokpa dem come arrest two news people wen been dey cover wetin dey happen.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM