As Federal High Court for Abuja give Omoleye Sowore bail of N200 million to come out from prison afta kase of say he go call President Tinubu tiff for Facebook, he say make dem do anytin notin go stop revolution for Nigeria.
Di AAC presidential candidate say all di tin wey FG dey do na yo kolet hin international passport but he know say wey dem reach dat bridge e go cross am.
Afta he tok woth tori pupo finish dem come karey Sowore back to Kuje prison until he pay di di N200m bail.