+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Oil money nor reach to take care of all of us

President Muhammadu Buhari don talk say although say Naija dey rich for petroleum resources, he say d money wen dem dey make from oil no dey enough to take care of the country needs.

According to Femi Adesina, presidential spokesman, na yesterday nia oga Buhari for take yarn dis one when he receive Carlos Trejo Sosa, d outgoing Cuban ambassador to Naja for the presidential villa for Abuja.

Mr. Buhari come still talk say he dey hope say the relationship between the two countries go continue to grow strong and say body dey always dey sweet am to collabo with Cuba.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM