+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Skill acquisition fit make us turn numbers to asset

Festus Keyamo wen be the minister of state for labour and employment don talk say dem go fit convert Naija large population to asset if Nigerians dey enrolled for skills acquisition programs.

Na for one recent television interview nia Keyamo for take download dis informate.

He come talk say population wen dey skilled go help to bring about economic development.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM