+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Okamuka, Emu Akpo inside life inside dis life

One twitter user don put tori for twitter say one girl dump him friend wey dem dey date for five years. Him. The girl so dump the guy wan con go marry another guy wey just from abroad. Dem fix the marriage for December 29th.

The guy so wey dem break him heart don take leave from office because the okamuka too much. Read the story:

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM