+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Omo-Agege beg Naija Delta mili mili to kpro

The Deputy Senate Presido, Ovie Omo-Agege don beg members of the Niger Delta Avengers say make dem stop the plan wen dem get to attack oil facilities for the region.

According to one statement wen Omo-Agege media office drop on Wednesday, the deputy presido talk dis one becos of the way wen nine mili mili group for the Niger-Delta region take dey threaten say dem go scatter things.

He come talk say if dem fire down wit their plan nia be say d economy go suffer plus say e go cause additional environmental wahala for the area.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM