+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ooni of Ife tell FG to create job for naija youths

Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, Ojaja II [Image Source: Instagram-ooniadimulaife]

The Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, Ojaja II don tell government for all levels say make dem create employment opportunities to take cool down the minds of Nigerian youths wen dey binu and wen dey H so dat casala no go burst out.

Wen the king dey yarn the beginning of him fifth year anniversary, he come talk say he don conclude plans to empower 5000 youths so dat dem go fit dey get their own money.

For one statement wen d king otota Moses Olafare drop on Sunday, d king say need dey to continue to dey engage d youths for the country by creating meaningful employment opportunities for them.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM