+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Oyo Govimet Don Destroy Haux Wey Kidnapa Hide Minister Sista

Di haux wey kidnapa hide Mrs. John-Paul, qey be di sista of foma Minister of Power Adebayo Adelabu, and her shidren govimet don start to bring am down.

Di state govimet karey heavy buldozer go di haux wey dey for Lakoun Estate, Olomi-Olojuoro Road, for Oluyole LGA nake dem start to fall am.

Know say na yesterday sunday nai police go free Mrs. John-Paul and her ejima boys then today Monday di huficials of Oyo State Ministry of Public Works and Transportation, join with police don land for di hideout to destroy am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM