Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.

Africa richest man, Aliko Dangote, don talk say him company dey plan to invest more than $10bn for the power...

Na more than 8,000 communities and 4,500 schools for across 15 states nia dey at risk of flooding between September...

The Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo don talk say jaguda from opposition Nigeria Democratic Congress (NDC) cause...
The Independent National Electoral Commission (INEC) don declare Okolosi Ator of the All Progressives Congress (APC) winner of the Udu...

The Obi-Kwankwaso Movement don unveil one 59-member presidential campaign council ahead of the 2027 general election, with coordinators wen dem...
The Independent National Electoral Commission INEC don open their online portal for the recruitment of ad hoc staff for the...

Ahead of the 2027 general election, the Indigenous People of Biafra (IPOB) don cancel another round of balloting, say e no...

The Academic Staff Union of Universities ASUU, University of Port Harcourt branch, don declare indefinite strike becos of the incomplete...
The Anambra State Government don talk say the administration of before before Governor Peter Obi no pay loans from eight...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM