Koret news as e dey hot
Beta music wen go make your body kulele
24/7 quality radio
Make sense programs wen go informate you
You be business person?You wan multiply your sales?Oya rush come make we help you tell world wetin you dey sell so your koret customers go buku,no dulling.
The final list of candidates for the 2027 general elections wen the Independent National Electoral Commission INEC release don make...

E pure say the plan wen Naija opposition parties get to field one single candidate against President Bola Ahmed Tinubu...

De Concerned Parents Association for DSC Schools don give warning say dem go lock down School 1, School 3, and...

The Federal Government say dem don begin moves to scrap the criminal penalty for attempted suicide, after the approval of...

The ruling All Progressives Congress, APC, don attack the presidential candidate of the Nigeria Democratic Congress, NDC, Mr. Peter Obi...

The National Assembly don suspend all official legislative visits to South Africa and den direct lawmakers to fashi South African-hosted...
Presidential candidate of the Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi don talk say him and him supporters no go place...

The National Leader of d Nigeria Democratic Congress (NDC) Seriake Dickson don talk say dem dey plan to raise campaign funds through small...

Ahead of the 2027 general election, President Bola Tinubu don tell Christian leaders to promote peace and responsible participation for...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM