+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Papa Don Kpai Pikin Wey Too Like Food

Kominiti pipo foe Adeje don gba one man wey kapi hin small son on Sunday, May 24 cus of say di pikin too dey chop food.

Di kominiti pipo don fess use kposin take rearange do man face dem force am to hold di deadi bodi of di pikin wey dem say he kpuff, while di pikin mama wey be di wife dey for kona dey use urhobo explain wetin hapun.

Na pesin for X nai share di video of wetin hapun but di mata neva clear as Delta State police neva shuk mouth inside to give clear pinsure.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM