poco lee

Poco dey prove say better pikin fit house wella

One dancer, Iweh Pascal wey dem dey call Poco Lee don share picture of the change of levels wey happen to him mama. Na once Poco Lee burst outside base on say he dance video wey he post for social media enter everybody eye including celeb them.

View this post on Instagram

A lot to be thankful for??❤️

A post shared by Iweh Pascal (@poco_lee) on

He share one picture of he instagram page, the picture show he before and after picture of he mama. Before Poco Lee mama dey sell bole and potato but now base on the pics na beverage shop naim she get now.

Add a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *