+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Results wey play for Tuesday Champions league

Bayern Munich brush Tottenham 7-2 for the UeFA champions league game wen dem play for North London.

Before before Arsenal player wen dem dey call Sergio David Gnabry down 4 goals for Bayern, Robert Lewandowski drop two den Joshua Kimmich come drop one.

No forget say na Tottenham and Liverpool nia play champions league finals last season.

 

Results For Other Matches

  • Lokomotiv Moscow 0 – 2 Atletico Madrid
  • Red Star Belgrade 3 – 1 Olympiacos
  • Tottenham Hotspur 2 – 7 Bayern Munchen
  • Galatasaray 0 – 1 PSG
  • Juventus 3 – 0 Bayer Leverkusen
  • Real Madrid 2 – 2 Club Brugge
  • Manchester City 2 – 0 Dinamo Zagreb
  • Atalanta 1 – 2 Shakhtar Donetsk

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM