+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Results wey play for Wednesday Champions league

Chelsea mama Lille 2-1 for the champions league game wen dem play yesterday.

Na Tammy Abraham and Willian nia down d two goals for Chelsea.

Meanwhile na Naija own Victor Osimhen nia come drop d only goal for Lille.

For another side

Barcelona beat Inter Milan 2-1 den Liverpool come blast Salzburg 4-3.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM