+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Riot burst as report say police kill keke driver becos of N100 for Port Harcourt

Riot happen today for d Rukpokwu area of Port Harcourt as one olokpa legoo one guy man wen dey ride keke.

The matter wen happen around 7am for Airport road come cause better riot for the area unto say some youths wen dey provoke becos of d level come take over the major road as dem dey protest.

The tok tok pesin for Rivers state Police, SP Nnamdi Omoni wey confam di tori say dem don arrest and disarm di kpokpo wen dey involved and im orderly room trial don already begin come add say dem go charge am go court within di next 48 hours.

Meanwhile aproko wen dey reach us na say the kpokpo kpuff d keke rider becos he no gree give am N100 bribe.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM