+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

South Africa Singer Remove Lagos From Tour Afta Blasting

Afta content creator Solomon Buchi and media personality Dotun don shout say make Nigeria nor allow South African singer, Tyla come sing cus of di way dem dey treat Nigerians.

Pipo come dey say na really true di Grammy award winner Tyla nor put mouth for di hatak since e start but she dey wan come Nigeria do A POP World Tour but e nor go work.

Di concert suppose be for Lagos on December 22 but on Friday Tyla don komot Lagos from her plan but she and her team never tok why dem komot am di only tin wey remain be say dem go end di Tour for Cape Town and Johannesburg for January.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM