+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Stop to dey make noise-Maliafia tell Naija Army

Before before Central Bank of Nigeria (CBN) Deputy Governor Dr. Obadiah Mailafia don tell d Nigerian Army make dem stop to dey make noise den make dem do everything possible to release the school boys wen some bad guys kidnap last week Friday from the Government Science Secondary School, Kankara, Katsina State.

Dr. Mailafia wen yarn dis one on Monday for one interview come talk say d matter dey very unfortunate, say d government must treat d people wen dey responsible for d kidnap as terrorists because dem be enemies of the state.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM