+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Super eagles officials go soon enter Singapore

Super eagles officials don finally get visa to enter Singapore for the Brazil vs Nigeria friendly match wey go hold on Sunday.

Dem be get one kain issue with visa wey no make them fit rotate enter Singapore. Based on the matter, dem come reschedule their flight. But the NFF don confirm say dem don settle the visa issue.

The officials wey go join the players for Singapore na:

  • Team Administrator – Dayo Enebi Achor
  • Media Officer – Toyin Ibitoye
  • Team Doctor – Dr. Ibrahim Gyaran
  • Physiotherapist – Christopher Nnadozie
  • Equipment Manager – Chidi Ngoka

 

Nigeria go play Brazil for Singapore on Sunday for one make sense friendly, Gernot Rohr don invite 23 players to represent Naija for the match.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM