Di application wey Atiku Abubakar and hin PDP party write as fresh evidence from Chicago State University against President Bola Tinubu, Supreme Court don reject am.
Wetin di skool registrar of CSU write, Caleb Westberg, Supreme Court say dem nor fit take am as evidence cus e don pass di normal 180 days wey dem suppose bring any case wey concern election petition mata.
Justice Okoro say as e be say di time for di court of appeal don already pass, Supreme Court nor fit take any new evidence for appeal again.
More gist dey load…
[The Nation/SA]