
On family from Avodim community, Ubakala, Umuahia Abia State enta fulani herdsmen hand but na only God save dem life...

On family from Avodim community, Ubakala, Umuahia Abia State enta fulani herdsmen hand but na only God save dem life...

Some pipi for Aba, Abia State, still dey fear say bomb still dey around United Evangelical Church, Ehere/Umuola, for Ogbor...

One Miriam Ugochi Emenike, wey lie say she be dokitor wey sabi anytin wey concern woman bodi for Umuahia, Abia...

Alex Ikwechegh di House of Representative member wey from Abia State, don get many lamblaster from pipo afata he slap...

Anoda bad tin don hapun for again for Abia State inside It was a sad one for Umudosi community wey...

As e be say di Govinor of Abia State, Dr Alex Otti dey make sure say every tin for he...

Nigerian Army say dem must show shege banza to Indigenous People of Biafra, IPOB cus of how dem go karey...

Di Indigenous People Of Biafra, IPOB don bin tok say make nor bodi come out on May 30 onto say...

Many pipo don dey tok am for many years say e go beta if govimet for reduce di cost of...

E pass more that 250 shops for Eziukwu Road Market inside Aba for Abia State wey National Agency for Food...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM