
Protest don set for Abuja as workers dey waka on Monday for National Industrial Court say make dem komot Nyesom...

Protest don set for Abuja as workers dey waka on Monday for National Industrial Court say make dem komot Nyesom...

The National Human Rights Commission, NHRC, don condemn the treason charge wen the Nigeria Police Force enter against smallie dem...

Dem don dey call Youths and pipo wey di tin dey pain for bodi to come out come do peaceful...

All di pipo wey dey karey Russian flag take dey do protest for Northern Nigeria, President Bola Tinubu don say...

National Coordinator of Youth Rights Campaign, Micheal Lenin, wey join organizers for Abuja #EndbadGovernance protest, DSS don arrest Al for...

Nigeria Bar Association, NBA, don give dem full chest to give legal support to any bodi wey jaguda or police...

August 1st don dey near and naso Nigeria youths dey mind dey ready for di protest of #EndbadGovt wey dem...

Ghana pipo don dey provoke for Accra as dem nor dey see lite take do anytin again, nai dem dey...

President Bola Ahmed Tinubu on Thursday don dish some wotoski give Nigeria Labour Congress make dem know how to behave...

Women wey dey stay for Diobu inside Port Harcourt enta street today Tuesday March go Port Harcourt Electricity Distribution Company...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM