+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Time don pass wey politicians dey use election play

Adams Oshiomhole wen be d national chairmo of the All Progressives Congress (APC) don talk say d time don pass wen politicians dey use electorates take dey play.

Na wen Oshiomhole dey reason wit news people for the presidential villa in Abuja yesterday nia him for take talk dis one.

He come talk say most politicians when shift body enter other political party after dem receive the mandate of d people dey face punishment.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM