+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Timpre Sylva pay homage to former presido Jonathan

Timipre Sylva wen be d minister of state for petroleum lead some leaders of the All progressives Congress (APC) for Bayelsa state go the bonk of before before Presido Goodluck Jonathan for Yenagoa wen be the state capital yesterday.

The group wen Sylva lead visit oga Jona less than 24 hours after the before before presido host some leaders of the ruling party plus including two governors.

Wen Sylva come dey yarn during d visit, he talk say the leadership of the APC for Bayelsa decide to visit oga Jona in order to seek him support for the governor-elect.

 

 

Meanwhile

Candidate of the Peoples Democratic Party (PDP) for the Kogi Governorship Election, Engr. Musa Wada don talk say he no accept the conduct and result of the governorship election wen shele on November 16, 2019.

 

Eng. Wada when make the comment for one press conference yesterday for Abuja, come talk say wetin happen for Kogi na organized war against democracy

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM