+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Too Late to Withdraw

The Independent National Electoral Commission (INEC) say e too late for any candidate to withdraw comot from contesting any position for the upcoming elections.

INEC yarn dis one even as dem dey react to Oby Ezekwesili, presidential candidate of the Allied Congress Party of Nigeria (ACPN) wen say she no do again.

Ezekwesili announce say she don remove body comot from d presidential race yesterday mor mor, say she wan collabo wit others work against candidates of the People’s Democratic Party (PDP) and All Progressives Congress (APC).

But wen Rotimi Oyekanmi, chief press seceto to the INEC chairmo come dey react to dis Oby move, he come talk say na November 17 nia be the last date for withdrawal.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM