+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Transaction charge don comot

Diamond Bank Plc don talk say all their customers for across the world go fit begin use their bank cards now for Access Bank ATM without d payment of N65 for every transaction.

The bank make dis statement yesterday wen dem dey wish their customers happy new year.

The bank presently dey merge with Access Bank and dem dey expected to be the biggest bank for naija wen d deal don finish.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM